Omo na wa ooooo.i think say only me today rain on the island cause shaku shaku for.until i bump on my crush king tonto dikeh instagram page.d thing be say she con write "say she don miss shuku shuku.say she miss touchinh touchin ,congy and monkey style.my dear @tontolet,me be one guy wey don love u for long.dat time i dey envy u n baba churchill.well,just hold body .me go talk to baba. on d level.i fit say baba self dey miss shuku shuku.make u na settle n gum back.
this ur fans self too much dem no go let tonto rest; see some comments wey dem dey post
Nigeria First Pidgin and English Language Blog:Events, Entertainment, Business, Politics, Lifestyle, Fashion,Advertising, Sports,Inspiration, Motivation,Relationship Advice,Gist,News...Gist
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
-
God no they sleep , π΄ OFFA bank robbery the suspects at large re-arrested by IGP -IRT Team last 9ite in kwara state, Guess Nigerianpol...
-
Trending for instagram right now is ebuka and a kid.many peoeple yan say the kid rock his agbada better than ebuka.we all know say na eb...
-
Hellooo my people...make una dey watch this bbnaija2018 tobi making some wanna eat move on bbnaija2018 alex.This yeyeyey stunts made me ...
No comments:
Post a Comment